Did ex president Jonathan waste money or not?
*Rotfl* lol abeg make Nigeria nor use laugh kill me....So China borrowed Nigeria And India 500million dollars each to construct their railway system.
India bought under ground electric sharp, smart trains, everything specially made perfect.
Lol, *Rotfl* abeg president go buy train wey dem make for ijebu Ode, *Rotfl* NA push and start, na charcoal dem take dey start am.... Lol " the train dey use Garri as lubricant. After e go dey talk for TV say e transform the railway sector. Oga/Madam Nigerians, make una wise up ooooo. *Rotfl* my belle oooo!
0 comments:
Post a Comment